Kenny Rogers die at 81 – See wetin young pipo gatz know about di Country musician - Informationng

Kenny Rogers


Getty Images

American ogbonge contry musician Kenny Rogers don die at di age of 81.

Pesin for im family, say im “die peacefully for im house from natural causes”.

  • ...

Kenny Rogers die at 81 – See wetin young pipo gatz know about di Country musician - Informationng

Post a Comment

Please Select Embedded Mode To Show The Comment System.*

Previous Post Next Post