Coronavirus: Nigeria wan ban inter-state travel - Informationng

Travellers wey siddon inside moto


Getty Images

Di Nigerian goment go soon ban pipo to dey travel from one state to anoda except for essential service sake of coronavirus.

Na Bashir Ahmed wey be di Personal Assistant to di kontri President Muhammadu Buhari, tok dis on Thursday for Twitter. Im say di informate come from di Minister of Information, Lai Mohammed...

Coronavirus: Nigeria wan ban inter-state travel - Informationng

Post a Comment

Please Select Embedded Mode To Show The Comment System.*

Previous Post Next Post