Coronavirus cases don hit 88 now for Cameroon, as number two pesin die - Informationng

Scientist check for coronavirus


Getty Images

Cameroon don record number two die from Covid-19 den reach 88 cases weh deh test positive.

Health Minister Manaouda Malachie tok situation for kontri for cabinet meeting weh Prime minister Joseph Dion Ngute chair today.

Health boss bi say de number go continue for high as some pipo dey for hotels quarantine di...

Coronavirus cases don hit 88 now for Cameroon, as number two pesin die - Informationng

Join the conversation

NextGen Digital... Welcome to WhatsApp chat
Howdy! How can we help you today?
Type here...